Wikipedia Jump to content Main menu Main menu move to sidebar hide-am Dareshon Main pej Komuniti domot Chenj-dem wey jos hapun Eni pej Hep Impotant pej-dem Find-am Find-am Hau e go bi Dash moni Mek niu akaunt Enta inside Tins wey onli you go yuz wok Dash moni Mek niu akaunt Enta inside Main Pej Main Pej Tok abaut am Naijá Read-am See orijin See wetin don hapun Tins wey you go yuz wok Tins wey you go yuz wok move to sidebar hide-am Wetin to du Read-am See orijin See wetin don hapun General Wetin kom hie Chenj-dem wey dey like dis one Put file inside Link wey no dey chenj Infomeshon abaut di pej Point kom dis pej Get shot URL Switch to legacy parser Print-am/kari-am komot Create a book Tek-am komot as PDF Di one wey dem fit print For oda projet-dem Abstract Wikipedia Wikimedia Commons Wikimedia Foundation MediaWiki Meta-Wiki Wikimedia Outreach Multilingual Wikisource Wikispecies Wikidata Wikifunctions Wikimania Wikiquote Wikidata item Hau e go bi move to sidebar hide-am From Wikipedia Welkom to Naijá Wikipedia July 16, 2026 – Na 1,605 pej-dem dey for Nigerian pidgin Tori abaut pipul life Skul Kontri Kolsho Langwej Histri Atikul for dis wik Mejai Bola Mike Avoseh na one big ticha wey dem dey kol profeso for insaid one yunivasiti wey di nem na University of South Dakota. Di men tins wey e dey tich pipul na hau pipul wey no bi smol pikin tek dey len buk, hau difren difren pipul for di wold dey du dia tins, an mata wey konsan difren said for di wold. Avoseh don dey among di pipul wey dey lid wey dey kontro di big grup wey dem dey kol American Association for Adult and Continuing Education (AAACE) sins 2016, an e stil wok for anoda grup wey di nem na International Society for Comparative Adult Education (ISCAE) from 2020 rich 2023...Rid-am dey go... You sabi am? * Alvan Azinna Ikoku (wey dem bon for 1 Ogost 1900, an e kpai for 18 Novemba 1971) na Naija pesin wey bi politishan, pesin wey dey stand gidigba an fait for pipul rait, an pesin wey dey sopot edukeshon mata...Rid-am dey go... * Abba Musa Rimi, CON (wey dem bon for 28 Febuari 1940) na one man fom Naija wey pipul chuz mek e bi di pesin wey go rul dem for Kaduna Stet for 1979 wen Naija dey for dia Sekond Ripoblik, dis wan kom mek Rimi bi di pesin wey go dey du laik govno for dat taim wey dem komot Govno Abdulkadir Balarabe Musa as di govno for Jun 23, 1981...Rid-am dey go... Atikul for todey Gun langwej (Gun: gungbe) na langwej wey Ogu pipul wey dey for Benin Ripoblik an Naija dey tok. Gun langwej dey among di langwej grup wey dem dey kol gbe. Di langwej nia oda langwej laik Fon, Agbome, Kpase, Maxi an Weme (Ouémé). Na dis langwej dem dey tok pas for Benin an dem dey yuz am tich for som skul-dem for Ouémé Department for Benin...Rid-am dey go... Pisho for todey Naija futbol tim Oda projet like Wikipedia Wikisource Wiktionary Wikiquote Wikinews Wikidata Wikibooks Wikispecies Wikiversity Wikivoyage MediaWiki Commons Meta-Wiki Get-am bak from "https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?title=Main_Pej&oldid=17442" 347 langwej-dem Аԥсшәа Acèh Адыгабзэ Afrikaans Alemannisch Алтай тил አማርኛ Pangcah Aragonés Ænglisc Obolo अंगिका العربية ܐܪܡܝܐ الدارجة مصرى অসমীয়া Asturianu Atikamekw Авар Kotava अवधी Aymar aru Azərbaycanca تۆرکجه Башҡортса Basa Bali Boarisch Žemaitėška Batak Toba Bikol Central Bajau Sama Беларуская (тарашкевіца) Беларуская Betawi Български भोजपुरी Bislama Banjar ပအိုဝ်ႏဘာႏသာႏ Bamanankan বাংলা བོད་ཡིག বিষ্ণুপ্রিয়া মণিপুরী Brezhoneg Bosanski Batak Mandailing Basa Ugi Буряад Català Chavacano de Zamboanga 閩東語 / Mìng-dĕ̤ng-ngṳ̄ Нохчийн Cebuano Chamoru ᏣᎳᎩ Tsetsêhestâhese کوردی Corsu Nēhiyawēwin / ᓀᐦᐃᔭᐍᐏᐣ Qırımtatarca Čeština Kaszëbsczi Словѣньскъ / ⰔⰎⰑⰂⰡⰐⰠⰔⰍⰟ Чӑвашла Cymraeg Dansk Dagbanli Deutsch Dagaare Thuɔŋjäŋ Zazaki Dolnoserbski Kadazandusun डोटेली ދިވެހިބަސް ཇོང་ཁ Eʋegbe Ελληνικά Emiliàn e rumagnòl English Esperanto Español Eesti Euskara Estremeñu فارسی Mfantse Fulfulde Suomi Võro Na Vosa Vakaviti Føroyskt Fɔ̀ngbè Français Arpetan Nordfriisk Furlan Frysk Gaeilge Gagauz 贛語 Kriyòl gwiyannen Gàidhlig Galego گیلکی Avañe'ẽ गोंयची कोंकणी / Gõychi Konknni Bahasa Hulontalo 𐌲𐌿𐍄𐌹𐍃𐌺 Ghanaian Pidgin ગુજરાતી Wayuunaiki Farefare Gungbe Gaelg Hausa 客家語 / Hak-kâ-ngî Hawaiʻi עברית हिन्दी Fiji Hindi Hrvatski Hornjoserbsce Kreyòl ayisyen Magyar Հայերեն Արեւմտահայերէն Interlingua Jaku Iban Bahasa Indonesia Interlingue Igbo Igala Iñupiatun Ilokano ГӀалгӀай Ido Íslenska Medžuslovjansky Italiano ᐃᓄᒃᑎᑐᑦ / inuktitut 日本語 Patois La .lojban. Jawa ქართული Qaraqalpaqsha Taqbaylit Karai-karai Jju Адыгэбзэ Kabɩyɛ Tyap Kongo Kumoring Gĩkũyũ Қазақша Kalaallisut ភាសាខ្មែរ ಕನ್ನಡ Yerwa Kanuri 한국어 Перем коми Къарачай-малкъар کٲشُر Ripoarisch Kurdî Kʋsaal Коми Kernowek Кыргызча Latina Ladino Lëtzebuergesch Лакку Лезги Lingua Franca Nova Luganda Limburgs Ligure Ladin Lombard Lingála ລາວ Lietuvių Latgaļu Latviešu Madhurâ मैथिली Basa Banyumasan Мокшень Malagasy Олык марий Māori Minangkabau Македонски മലയാളം Монгол ꯃꯤꯇꯩ ꯂꯣꯟ ဘာသာမန် Moore मराठी Кырык мары Bahasa Melayu Malti Mirandés မြန်မာဘာသာ Эрзянь مازِرونی Nāhuatl Napulitano Nedersaksies Plattdüütsch नेपाली नेपाल भाषा Li Niha Nederlands Norsk nynorsk Norsk bokmål Novial ߒߞߏ IsiNdebele seSewula Nouormand Sesotho sa Leboa Nupe Diné bizaad Chi-Chewa Occitan Livvinkarjala Oromoo ଓଡ଼ିଆ Ирон ਪੰਜਾਬੀ Pangasinan Kapampangan Papiamentu Picard Deitsch Pälzisch पालि Polski Piemontèis پنجابی Ποντιακά Nawat پښتو Português Pinayuanan Runa Simi ရခိုင် Rumantsch Romani čhib Ikirundi Română Armãneashti Tarandíne Руски Русский Русиньскый Ikinyarwanda संस्कृतम् Саха тыла ᱥᱟᱱᱛᱟᱲᱤ Sardu Sicilianu Scots سنڌي Davvisámegiella Sängö Srpskohrvatski / српскохрватски Taclḥit တႆး සිංහල Simple English Slovenčina سرائیکی Slovenščina Gagana Samoa Anarâškielâ ChiShona Soomaaliga Shqip Српски / srpski Sranantongo SiSwati Sesotho Seeltersk Sunda Svenska Kiswahili ꠍꠤꠟꠐꠤ Ślůnski Sakizaya தமிழ் Tayal ತುಳು ᥖᥭᥰ ᥖᥬᥲ ᥑᥨᥒᥰ తెలుగు Tetun Тоҷикӣ ไทย ትግርኛ ትግሬ Türkmençe Tagalog Tolışi Setswana Lea faka-Tonga Toki pona Tok Pisin Türkçe Seediq Xitsonga Татарча / tatarça ChiTumbuka Twi Reo tahiti Тыва дыл Удмурт ئۇيغۇرچە / Uyghurche Українська اردو Oʻzbekcha / ўзбекча Tshivenda Vèneto Vepsän kel’ Tiếng Việt West-Vlams Volapük Walon Winaray Wolof 吴语 Хальмг IsiXhosa მარგალური ייִדיש Yorùbá Vahcuengh Zeêuws ⵜⴰⵎⴰⵣⵉⵖⵜ ⵜⴰⵏⴰⵡⴰⵢⵜ 文言 閩南語 / Bân-lâm-gí 粵語 中文 IsiZulu Chenj link-dem Dem chenj dis pej for 15 September 2022, for 03:31. Page was rendered with Parsoid. Wetin kova tins hie dey for Creative Commons Attribution-ShareAlike License; Oda kondishon fit dey. See How You Go Yuz Wetin Dey Hie for tori wey pas di one wey dey hie. How we dey yuz infomeshon for dis websait Abaut Wikipedia No hold us Hau to bihev Divelopa-dem Statistiks Kuki stetment Show-am like hanset Find-am Find-am Main Pej 347 langwej-dem Put anoda topik